Jerry Rawlings

Jerry Rawlings
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name in native languageJerry John Rawlings Edit
Name wey dem give amJerry Edit
Family nameRawlings Edit
NicknamePapa J, Junior Jesus Edit
Ein date of birth22 June 1947 Edit
Place dem born amAccra Edit
Date wey edie12 November 2020 Edit
Place wey edieKorle Bu Teaching Hospital Edit
Manner of deathnatural causes Edit
Cause of deathnatural causes Edit
Place wey dem bury amAccra Edit
SpouseNana Konadu Agyeman Rawlings Edit
KiddieZanetor Agyeman-Rawlings, Amina Rawlings Edit
Native languageEnglish Edit
Languages dem dey speak, rep anaa signEnglish, Ewe, Twi Edit
Ein occupationpolitician, military personnel, soldier Edit
Position eholdPresident of Ghana, President of Ghana, chairperson Edit
Educate forAchimota School Edit
Work locationAccra Edit
Work period (start)1967 Edit
Political party ein memberArmed Forces Revolutionary Council, Ghana, National Democratic Congress Edit
Candidacy in election1992 Ghanaian presidential election Edit
Participant in1979 Ghanaian coup d'état Edit
Military rankcaptain Edit
ConflictSecond Liberian Civil War Edit
Military branchGhana Air Force Edit
Member ofHoly Spirit Cathedral (Accra) Edit
Ghana Place Names URLhttps://sites.google.com/site/ghanaplacenames/places-in-perspective/birthplaces#h.iok4e2ow8cqq, https://sites.google.com/site/ghanaplacenames/places-in-perspective/birthplaces#h.qcain25x7yrs Edit

Jerry John Rawlings (22 June 1947 – 12 November 2020)[1] be Ghanaian President, Soja den politician wey lead de country from 1981 to 2001 wey he sa lead for some small time be for 1979 insyd. He lead soja government ahh till 1992, den he san serve two terms as presido wey be democratically for Ghana.[2][3][4]

Rawlings come chop power for Ghana as he be flight lieutenant for Ghana Air Force after he make coup d'état for 1979 insyd. Before that nu, he led a coup bi wey do yawa on 15 May 1979, as Major Abubakar Sulemana (Rtd) of RECCE regiment barb am plus ein boys wey dey come do de coup. Dem lock Rawlings den some of ein boys wey dem barb nu. De Soja govament for dat time decide say dem go kill Rawlings. But on June 4, 1979, some Soja boys wey dey feel Rawlings ein vibes break am out from de gaaroom wey he come be dema leader for June 4th insyd. After June 4 nu, he carry power give civilian govament. After he hand power give civilian government, he san go take control of de country for 31 December 1981 as de chairman of de Provisional National Defence Council (PNDC).

For 1992 insyd, Rawlings resign from de soja, wey he go create de National Democratic Congress (NDC), den ge come turn de first President of the Fourth Republic. Dem san elect am for 1996 insyd wey he chop four years add.[5] After de two terms he dey office nu, limit time wey dey de Ghana Constitution insyd, Rawlings support ein vice-president John Atta Mills so say he go stand as a presidential candidate for 2000 insyd. Rawlings go serve as de African Union envoy give Somalia.[6] He die for November 2020 insyd, he chop 73 wey dem accord state funeral give am.[7][8]

  1. https://www.britannica.com/biography/Jerry-J-Rawlings
  2. http://thecommonwealth.org/our-member-countries/ghana/history
  3. https://gna.org.gh/2020/06/covid-19-rawlings-hails-frontline-health-workers/
  4. https://www.britannica.com/biography/Jerry-J-Rawlings
  5. https://www.ghanaweb.com/person/Jerry-John-Rawlings-166
  6. https://www.myjoyonline.com/au-chairperson-receives-high-representative-for-somalia-jerry-john-rawlings/
  7. https://www.independent.co.uk/news/world/americas/us-politics/ghana-buries-former-president-jerry-rawlings-with-honors-ghana-president-leader-coups-country-b1793674.html
  8. https://www.theguardian.com/world/2020/nov/12/ghana-former-leader-jerry-rawlings-dies-at-73

From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne